NAIJA!

I pledge to Naija my country, to be faithful, loyal and honest; but as i never chop I almost forget say naija na ,my country

election come dem say make i do my pvc, so that I go fit vote for APC and not PDP.

But las las all of dem na the same people.

The government say the youths are leaders of tomorrow, but when tomorrow come, dem say

we suppose the loyal; to our fatherland and defend her unity.

but how can we be united when the Tiv, hausa, Idoma, yoruba and ibo all came to be superior, hence; division.

we can not uphold our glory because we forget that our strenghts lie in diversity and not in conformity,
May the labours of  our heroes past never be in vain, because in love and loyalty they worked for us,
Naija na mY country and i love am no be small. if naija bE woMan, I For don maRRy her .

But I almost forgot she ain't so good, she could go astray or even serve my meal without a tray.

or perhaps she could fight me for speaking up or even indicte me for keeping quiet. 'Nevertheless,

naija na my best friend because no matter how i err. she go take me so. but oh.... NO.

sarz fit no take me so.; dem no the use eye see fine phone . my hairstyle sef make dem shoot.

i wish say the govt. go handle the matter well, but no..... dem say we b lazy youth. if u say make u leave

dem no go let u go.

Naija no b so........
 

This poem is about: 
My community
My country

Comments

Additional Resources

Get AI Feedback on your poem

Interested in feedback on your poem? Try our AI Feedback tool.
 

 

If You Need Support

If you ever need help or support, we trust CrisisTextline.org for people dealing with depression. Text HOME to 741741